Uti Nwachukwu looking dapper

Uti Nwachukwu looking dapper on his birthday

Actor, Presenter and former Big Brother winner, Uti Nwachukwu has turned a year older.

The media personality took to his Instagram page to share dapper photos to celebrate the special day which came on the 3rd of August.

He wrote: 

My goodness!!!

If dem tell me say Una still love me like this. I for say for wiaaaaa how??😱😱

E SHOCK ME !!! 😳😳😳

Even on my 30th my BBM and Facebook no pop like this 🙆🏾‍♂️🙆🏾‍♂️

To say I de humble nor go reash😭😭 Una scata my dada!!!

Kaiii Na me be dissssss😭😭😭😭 See ehn!!! I go personally reply anybody wey post me.

Just give me time👏🏾👏🏾 Nor ves delete am o🙆🏾‍♂️😂

.

If na for ya page make sure u tag the photo so I fit see am …

I LOVE ALL MY PEOPLE. NA GOD GO FILL UNA CUP WITH LOVE AND WEALTH🙏🏾🙏🏾💙💙$$🙏🏾🙏🏾🙏🏾

See more photos: 

ToriNG